[Eng-Esp] The Fate Of Love: Nkechi And Chinedu Her Army Love #01

in newvisionlife •  last year 

Hello good, morning from here and good to the hour where you are reading my story from, today i write my fisrt article on this platfrom hope you will it and if do love it please do well to let me know in the comment section below.

Once upon a time, e get this fine lady, her name na Nkechi. She don dey in love with one strong army man, Chinedu, for over two years. Their love no be small, e sweet like jollof rice wey get correct pepper.

people-2561578_1280.jpgsource-pixabay.

Dem don plan their wedding for long time, everything set, just three weeks to their big day, dem call Chinedu to go war front. E no easy for Nkechi but she con say na love, and she gree make Chinedu go fight for de country.

Dem dey talk every day for phone, sometimes na tears full her eyes as she dey miss Chinedu well well. She go church every Sunday pray say make God protect her love for the war front. She believe say Chinedu go come back as hero.

But wahala show face, after one month wey Chinedu dey war front, dem call Nkechi say Chinedu don die for war. Nkechi world scatter like glass wey break. She no fit believe say the man wey she wan marry, the man wey she dey plan future with don go like that.

Nkechi no fit control her thinking, she dey ask God why e happen like that. She dey remember all the times wey dem share together, all the love wey dem get. She con dey wish say she fit turn back the hands of time. She cry, e be like say rain fall soak her.

Na so Nkechi take learn say life fit bring wahala wey person no dey expect. She dey remember Chinedu as her hero, the man wey she truly love with all her heart, and she pray say him soul go rest in peace.

This na the story of love and loss, wey show say sometimes life fit twist anyhow, and love fit dey strong even for tough times.

Nkechi no fit shake off the pain wey dey her heart. She wear black clothes for many days, and tears dey her eyes like say water na water way dey inside well. She go Chinedu's burial with heavy heart, and she watch as dem bury her love six feet deep for ground. She con remember all the plans wey dem get for their marriage, all the dreams wey don vanish like smoke.

Her friends and family dey try support am, but e dey hard for Nkechi because she dey see Chinedu for her dreams, and e dey like say e dey tell her say him never go anywhere, but na just dream.

Months turn to years, and Nkechi dey try move on with her life. She sabi say e go hard, but she dey try for Chinedu sake. She dey keep pictures and memories of him for her room, so she never forget the love wey dem share.

Nkechi dey tell herself say Chinedu dey proud of her from heaven. She dey try dey strong, e no easy at all for her, but she sabi say life must continue. She dey pray say one day, dem go meet again for the other side, make dem go continue their love story wey death cut short.

This na story of love wey strong, and a loss wey heavy. E show say even for the darkest times, love fit dey like torchlight wey dey shine for our path.


SPANISH


Hola, buenos días desde aquí y buenas a la hora en la que estás leyendo mi historia. Hoy escribo mi primer artículo en esta plataforma. Espero que lo disfrutes y, si es así, por favor, házmelo saber en la sección de comentarios abajo.

Había una vez una hermosa mujer llamada Nkechi. Estaba profundamente enamorada de un valiente soldado llamado Chinedu desde hacía más de dos años. Su amor era intenso, dulce como un arroz jollof bien sazonado.

Habían planeado su boda durante mucho tiempo, todo estaba listo, pero solo tres semanas antes de su gran día, llamaron a Chinedu para que fuera al frente de batalla. No fue fácil para Nkechi, pero ella aceptó por amor y permitió que Chinedu fuera a luchar por su país.

love-3187623_1280.jpgsource-pixabay.

Se comunicaban todos los días por teléfono y, a veces, lágrimas llenaban sus ojos mientras extrañaba profundamente a Chinedu. Ella iba a la iglesia todos los domingos para rezar pidiendo que Dios protegiera a su amor en el frente de batalla. Creía firmemente que Chinedu regresaría como un héroe.

Pero la tragedia golpeó, después de un mes en el frente de batalla, llamaron a Nkechi para decirle que Chinedu había muerto en la guerra. El mundo de Nkechi se desmoronó como un vidrio que se rompe. No podía creer que el hombre con el que planeaba casarse, el hombre con el que soñaba un futuro, hubiera desaparecido de esa manera.

Nkechi no pudo controlar su pensamiento, se preguntaba por qué sucedió así. Recordaba todos los momentos que compartieron juntos, todo el amor que tenían. Anhelaba poder dar marcha atrás en el tiempo. Lloraba, como si estuviera cayendo una fuerte lluvia.

Así fue como Nkechi aprendió que la vida puede traer problemas inesperados. Recordaba a Chinedu como su héroe, al hombre a quien realmente amaba con todo su corazón, y rezaba para que su alma descansara en paz.

Esta es la historia de un amor y una pérdida, que muestra que a veces la vida puede tomar giros inesperados y que el amor puede ser fuerte incluso en los momentos más difíciles.

Nkechi no pudo superar el dolor en su corazón. Vistió de luto durante muchos días y las lágrimas llenaron sus ojos como si hubiera un pozo sin fin dentro de ella. Asistió al entierro de Chinedu con el corazón apesadumbrado y observó cómo enterraban a su amor a seis pies bajo tierra. Recordó todos los planes que tenían para su matrimonio, todos los sueños que se desvanecieron como humo.

Sus amigos y familiares trataron de apoyarla, pero fue difícil para Nkechi porque lo veía en sus sueños, como si le estuviera diciendo que no se había ido, que solo era un sueño.

Los meses se convirtieron en años y Nkechi intentó seguir adelante con su vida. Sabía que sería difícil, pero lo intentó por el bien de Chinedu. Guardaba fotografías y recuerdos de él en su habitación para que nunca olvidara el amor que compartieron.

Nkechi se decía a sí misma que Chinedu estaría orgulloso de ella desde el cielo. Intentaba ser fuerte, no fue fácil para ella, pero sabía que la vida debía continuar. Rezaba para que algún día se encontraran nuevamente en el otro lado y pudieran continuar la historia de amor que la muerte había interrumpido.

Esta es una historia de amor fuerte y una pérdida profunda. Muestra que incluso en los momentos más oscuros, el amor puede ser como una linterna que ilumina nuestro camino.



Posted from https://blurtlatam.intinte.org

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE BLURT!